The lady, who booked the hotel at midnight, displayed the washing sink in the toilet, which had the colour of a python's skinSource: UGCShe captioned the video:
“POV: You lodged at an hotel in Ogun state at midnight. I know dammn well I'm a sinner! No amount of my prayer go reach heaven! I just change room asap.”Dam|lare said:“Nothing u go tell me. na skinwalker way panic and no know wetin e go change to make they no catch am be that.”“No I can't. l can't. l just can't! E go be like sey na me and anaconda follow lodge.”“Abeg next time, if you wan post this kain video try dey let us know say danger dey ahead.